Rugerlaba Rugerlaba Rugerlaba Oh, yeah Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba) Oh, yeah Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba) I like wetin I like I get nine lives e don nearly finish But I go chop you drink tumbo on top If I perish I perish Shey you dey hear me Be like say I don get wish, hmm I wan carry all the kele comot Be like say I selfish I loose concentration Concentra' concen' Wetin you do me so Shalaye shala' Hmm, ah, for your information Komope komo Leave your Bobo Sit down on top my lap Make your big baka land for inside my car Omoge balance Joko Make I knack am Tonto One drag of choko Omo I lose balance Poco Omoge balance Joko Make I knack am Tonto One drag of choko Omo I lose balance Poco Rugerlaba Rugerlaba Rugerlaba Oh, yeah Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba) Oh, yeah Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger! Ruger! (Rugerlaba) Ruger! Ruger! (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger! (Rugerlaba) Ruger! Ruger! (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger! I like wetin I like I get nine wives but e never do me I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi Shey dem dey do me She bring her lawyer come sue me I carry you come my section you no wan knack Odabipe you stupid I loose concentration Concentra' concen' Wetin you do me so Shalaye shala' Hmm, ah, for your information Komope komo Leave your Bobo Sit down on top my lap Make your big baka land for inside my car Omoge balance Joko Make I knack am Tonto One drag of choko Omo I lose balance Poco Omoge balance Joko Make I knack am Tonto One drag of choko Omo I lose balance Poco Rugerlaba Rugerlaba Rugerlaba Oh, yeah Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba) Oh, yeah Oh, yeah Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger! Ruger! (Rugerlaba) Ruger! Ruger! (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger! (Rugerlaba) Ruger! Ruger! (Rugerlaba, Rugerlaba) Ruger!