AWA

Spiritual

Track byBurna Boy

78
0
  • 2019.07.25
  • 3:41
AWAで聴く

歌詞

It's Kel-P vibes I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Ahh, ahh, ahh, ahh, spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, ooh, ooh, spiritual, highly spiritual Omo I don tire, tire, tire, tire Tell them no, me nuh holding back See I fit wire, wire, wire, wire All the money wey dey my bank Just to show you that I'm for real You know its not hard to find me I been on the road and men are slow down But I run with the program Said all my people spiritual Ori won kpe Ta ba wole Je ko wo wa pe Said all my people spiritual Ori won kpe Ya ba wole Je ko wo wa pe I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual Girl a whine 'pon me, uh Me Shine like a diamond ring Them go dey never shine pon by me Girl you know say man a Real stylist Dem never seen a style like this, uh The girl wanna have my kids, uh She wan' live her life like this 'Cause she know say everything nice and crisp Said all my people spiritual Ori won kpe Ta ba wole Je ko wo wa pe Said all my people spiritual Ori won kpe Ta ba wole Je ko wo wa pe I no dey find their trouble I no dey find their trouble I no dey find their trouble I just dey face my hustle See, when you start them go yinmu Then them go start to dey love you Spiritual, highly spiritual Ooh, ooh, spiritual, highly spiritual And, the message from Burna I believe would be that every black person should please remember you were Africans before you became anything else

このページをシェア

Burna Boyの人気曲

Burna Boyのアルバム

1曲2024年
1曲2024年
1曲2024年
1曲2023年
15曲2023年
15曲2023年
1曲2023年
1曲2023年
Burna Boy
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし