London (London) E n lę oh Greet everybody for here oh Padi jo shey shey pęlę oh Mo ti so funwon tęlę oh Belle oh Deliver like I get belle oh Dem say I dey go cele oh Dem say I dey go cele oh Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na) Oni reason Oni reason why dem dey call me oloyin While you beefing, I'm still lеading Kill anything I no fit miss You no go fit in my shoes High fashion, Jimmy Choo Wanna sip some jin and juice Tomorrow will bе okay Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh Sabi oh, oh-oh (Come on, come on) Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na) Espiritu Fortuna I go make you jo dada Shey you getty the power Sweety passy amala ketu Shinji Kagawa Jesu kristi loba wa Got them falling yakata You know as e sabi girl dey do