AWA

10 Kilo

Track byDavido

0
0
  • 2025.05.29
  • 0:36
AWAで聴く

歌詞

Ye!!! Orobo ten kilo Say this your body make me wan go Orobo, orobo, orobo ten kilo Louder Ye, girl I'll be here till the sun down Swear you dey make my mind no touch ground I no say different songs don come out But my girl if I no sing about you wetin sing o, baby You dey make my body ayaya Anytime I dey see you I dey shamanya If you leave me I fit run go mad Why I no fit leave you my orobo ten kilo Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Orobo ten kilo Dey chop my money and everything I getti Me I no go fit forget you baby no lie Drama, leave drama for who getti power Person wey get plans for you no go stammer I know you no go para if I bless your aza Good times anytime eja nla land I don craze o for your matter Anytime I see your body no fit calm down If na ment o, it is allowed Our loving dey too important I don craze o for your matter Anytime I see you, body no fit calm down If na ment o, it is allowed Our love dey too important Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Orobo ten kilo Dey chop my money and everything I getti Me I no go fit forget you baby no lie Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Orobo ten kilo Dey chop my money and everything I getti Me I no go fit forget you baby no lie Say this your body make me wan go gyrate No fit concentrate, eyaa Orobo ten kilo

このページをシェア

Davidoの人気曲

Davidoのアルバム

1曲2025年
1曲2025年
15曲2020年
1曲2015年
1曲2015年
1曲2014年
Davido
の他の曲も聴いてみよう
AWAで他の曲を聴く
はじめての方限定
1か月無料トライアル実施中!
登録なしですぐに聴ける
アプリでもっと快適に音楽を楽しもう
ダウンロード
フル再生
時間制限なし